2022-05-24 20:16:21
I dey settle plenty matter since morning that be why I dey greet you all
1. Police extend hand to driver, driver come pour am hand sanitizer, this be the matter we dey settle for roadblock since morning.
2. As ECG bring light this evening wey happiness make the house boy hug madam infront of Oga. Infact, we still dey beg Oga since morning.
3. Landlord no fit pay light bill wey one
Tennant disconnect Landlord ein light...
We dey inside rain since morning dey settle the matter.
4..Madam called Inspector to come and arrest her husband's side chick and the side chick happens to be the inspectors wife....we dey pack ourself go another police station go seperate the fight!
5. My guy carry ₵200 enter boutique go try on trouser wey ee dey cost ₵2000, now the zip spoil.
As I dey talk now we still dey the shop wey opana tye scrub the floors since morning.
6. Tenant impregnated Landlord's daughter and Landlord impregnated Tenant's wife! We still dey settle am...
7. Maid mistakenly called Oga 'naughty boy' in front of madam, na the matter we dey try settle before gate man come tell madam 'baby calm down'. We are going to the village square now bcos matter spoil kraa.
8. Oga borrow madam ATM card to support ein business for morning, Side chick come carry the same ATM card go shopping for madam boutique for afternoon. Madam is still with the ATM card requesting for the owner or sidechick go spend time for prison. Na for de matter we dey oo!
9. Tenant ein dog no allow Landlord enter house, na so rain beat oga Landlord for outside. We still dey the compound dey settle matter since morning oo
10. I beg laugh small but make you no go try any of them
134 views17:16