🔥 Burn Fat Fast. Discover How! 💪

I really don't know how to open up but this gets to me so badl | A Hoe's Confession

I really don't know how to open up but this gets to me so badly so I for say am
Basically I've never had to shoot my shot at girls ...because it's always girls shooting their shot at me and they all seemed unreal so I either move along or just turn them down in a nice way
This girl be dey Legon in name be Akosua..this girl dey bee ey.. bossu I nor know what she take do me but I just dey feel am
How we met be some different story
So the thing is through conversations I wouldn't say she lured me but she got me saying something I wasn't supposed to have said that is telling her say I dey feel am
My first time I go pro them give me cool bounce
The way she bounce me sef dey bee I don't want to quote her exact words or she go rec sey ebi am even though I want her to know what I have for her is real
So she basically turned me down by saying she's not in her right state of mind ena as we dey friends that chill pass
You know how those conversations end in order to prevent yawa you for dey cool then say oh yeah that's true and we are better of as friends but deep down you know say ebi lie for my head inside then I dey talk "kwasia how can you tell me this story "
So yeah since it's my first time having to move to a girl I don't know but esort of make I get attached to am bi way edey worry me if I no dey hear from am
Me then am get that solid vibe p3p3p33 but I dey see am say I take am too personal
So even if I text am she take 10 minutes reply me sef then I dey feel someway and this person is mostly occupied so you na you go fit imagine the number of times I dey feel that way in a day...as at now sef I text am I no get reply yet ...I accept the fact that we are friends but since I move to am edey do me like I'm much into the friendship than she is
I don't know if you people get what I'm trying to say
It's just that feeling you get when you genuinely like someone but the feeling from the other side doesnt match up to yours which I know some of you can relate to
Me personally I know say this girl I no dey reach in standard but I still dey soar for higher goals ey boys
I really understand and respect her decision cos that be in genuine feeling you barb but edey bash me say hard guy parn I reach this stage
I just no dey barb how I dey there nor then I dey think about this girl
Rydee one side of me dey want make I reduce our conversations so that I become less attached to her way another side of me too wan dey close to am then know am more
Rydee everything on God chale
At this point I personally no go open my mind give any girl yet
But if she come tell me she dey like me back so lets try something out and see how it turns out ....herh it's over for you people
the way I go unadd plenty girls for my snap er I swear
But if it no happen too I go take the friendship hold body like that
So this is my confession ebi sad but if I no laugh I go cry so I for laugh

@loahconfession